Latest topics
Most Used Keywords
Lyrics + Mp3: Burna Boy – 20 10 20
Page 1 of 1
Lyrics + Mp3: Burna Boy – 20 10 20
Grammy-nominated Nigerian singer and songwriter, #Burna Boy who is well known for creating awareness, educating the people through his socio-political songs, releases a new record titled ’20 10 20′.
In the new record, Burna Boy talks about the Lekki Massacre which took place on the 20th of October,
2020, where armless, peaceful protesters were shot at by the Nigerian military.
DOWNLOAD HERE
Lyrics
Shey you never hear
about the things wey happen there Abi your eye
never clear
Mankind so wicked
lets talk about my government open your mind and
your ears Wetin happen
shey na jazz o
make my people suffer suffer All their nyanshes don
dey open Everything don scatter scatter
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their
murder
The chief of staff, the commander and the army wey
carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream
Top Ten Most Beautiful Nigerian Actresses in
2020
The money wey you thief yapa for your azza You
don turn our graduates to common beggars All the
book them go no matter
Cuz you no go get job if you no know godfather
The Chief of staff, the commander and the army wey
carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream
OPENSpectranet
LimitedAction.
Discovery.
Romance Work Remotely.
Deliver & Win
Together with Flyt
CPE
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their
murder
We give them many chances Dem FAIL my people
And When we cry for justice Them kill my people
Walahi ALL of YOU
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths Wey die for
TOLLGATE

Permissions in this forum:
You cannot reply to topics in this forum
Fri Sep 23, 2022 9:26 am by Adminkunlex
» Java app: Oxford English Dictionary 240x320.jar
Fri Sep 23, 2022 9:24 am by Adminkunlex
» Pastor Lines Up Bachelors In Church, Asks Single Ladies To Select For Marriage (Video)
Tue Sep 13, 2022 6:14 am by Adminkunlex
» Watch The Moment Portable Went Crazy At An Event
Mon Sep 12, 2022 9:28 pm by Adminkunlex
» Jimi Odukoya Steals The Show At Woman King's Movie Premiere
Mon Sep 12, 2022 9:21 pm by Adminkunlex
» Jimi Odukoya Steals The Show At Woman King's Movie Premiere
Mon Sep 12, 2022 9:21 pm by Adminkunlex
» Asthmatic Boy Collapses As Police Invade A Church In Delta (Video)
Mon Sep 12, 2022 9:15 pm by Adminkunlex
» Ernest Obi: Any Man Who Doesn’t Sexually Satisfy His Partner Should Be Locked Up
Mon Sep 12, 2022 1:57 pm by Adminkunlex
» Pastor Tobi, Davido, Zlatan Pray And Dine With Eniola Badmus On Her Birthday
Fri Sep 09, 2022 7:07 pm by Adminkunlex
» BBNaija: Eloswag's Mother Begs Nigerians To Vote For Him (Photos, Video)
Thu Sep 08, 2022 6:22 am by Adminkunlex
» Asa Sings 'Fire On The Mountain' In Front Of Buhari At NNPC Relaunch
Tue Jul 19, 2022 10:36 pm by Adminkunlex
» Simi Reacts As Female Fan Rocks Adekunle Gold On Stage In Uganda [Pics]
Tue Jul 19, 2022 10:31 pm by Adminkunlex
» Banky W & Adesua Etomi Attend Mercy Chinwo's Wedding Event (Photos)
Tue Jul 19, 2022 10:28 pm by Adminkunlex
» Burna Boy Meets Mia Mottley, The Prime Minister Of Barbados (Pics)
Tue Jul 19, 2022 10:24 pm by Adminkunlex
» Waje – All Day ft. Tiwa Savage
Tue Jul 19, 2022 6:54 am by Adminkunlex
» [Music] Adekunle Gold – 5 Star Mp3
Tue Jul 19, 2022 6:52 am by Adminkunlex
» [Music] DJ Tunez – Already ft. Amexin
Tue Jul 19, 2022 6:51 am by Adminkunlex
» [Music] Olakira – Polongo Mp3
Tue Jul 19, 2022 6:50 am by Adminkunlex
» [Music] Chike – Hard To Find ft. Flavour Mp3
Tue Jul 19, 2022 6:48 am by Adminkunlex
» [Music] Iyanya – Like ft. Davido & Kizz Daniel
Tue Jul 19, 2022 6:47 am by Adminkunlex
» Java Game: LEGO Batman.jar
Mon Jul 18, 2022 6:10 am by Adminkunlex
» Java Game: Lost Empire.jar
Mon Jul 18, 2022 6:05 am by Adminkunlex
» Actor Uche Odoputa Weds In The UK (Photos)
Sun Jul 17, 2022 12:51 pm by Adminkunlex
» Comedienne Princess Lays Heavy Curses On Yomi Fabiyi And Others
Sun Jul 17, 2022 12:48 pm by Adminkunlex
» Tiwa Savage Bags Honorary Degree From The University Of Kent, UK (photos)
Sun Jul 17, 2022 12:47 pm by Adminkunlex