Latest topics
Most Used Keywords
Illusions Lyrics By Brymo | Official Lyrics
Page 1 of 1
Illusions Lyrics By Brymo | Official Lyrics
Illusions Lyrics By Brymo | Official Lyrics | #thetalyrics
You carry boyi go yonder, you say he no go oh
Slavers boku round town hin brother tell am oh
Stand for your ground, make you no hurry follow go
Them dey sell people troway, my brother no go oh
The people them wey go river them never return oh
Them say na mami water carry everybody go oh
For full moon, papa go farm he never return oh, them
say na the forest carry am swallow oh
Listen boyi, life no balance at all oh
You go place you no know, you no go return oh
Boyi feeling true, him heart dey beat for the road oh
Him fate na to follow them, follow journey go
Ah ah ah
Wetin I think I become ah
Ah ah ah
Na illusion them dey sell you so
Boyi look forth, him look out, no other place to go oh
He carry him few belongings, reluctantly follow go
For this life we dey, the things you do you know oh
E better to go reach the place find how e dey oh
I talk am, I shout am boyi still dey travel go
Na destiny dey push man where him dey go ah
He try am, he fight am, urge strong no be small
The tori e dey the place where him dey go ah
Ah ah ahhhh
Na wetin I think I become
Ah ah ahhhh
Na illusion dem dey promise you so
Oga master no wan know how him pig fat pass
people oh
He say dem be property, with him dog dem equal oh
Boyi clean gun, he shave beard, Oga trust no other
He for adopt boyi, but him people hala
That night boyi take razor he shave am proper, the
way Oga dey like am, no touch him moustache ah
Poison for soup, for family and the guys them
He slash master throat too from ear to ear ah
Ah ah ahhhh
Boyi na most wanted for strange country ah
Ah ah ah
He dey gather soldiers ah
From plantations he dey break boys free
(Clears throat) Ehn ehn
My people
The main reason we gather here today, na him
concern us now
Na there we dey go next
Ah today on behalf of the people of the city and the
township, the entire tribe and our very very race, we
go unveil this statue of boyi
We go give our honorable personality himself the
scissors to use cut the ribbon
For service to humanity and to race and eh we salute
you sir
We salute you well well, because you really touch
our lives, you don change our lives from generation
to generation to come
Nothing go ever remain the same for us
Yes, this statue na the honor of your greatness
Thank you

Similar topics
» [Music] Brymo – Illusions Mp3
» LYRICS: Brymo – Oga
» LYRICS: Brymo – For You
» LYRICS: Brymo – Life Dey Go On
» LYRICS: Brymo – Tomorrow
» LYRICS: Brymo – Oga
» LYRICS: Brymo – For You
» LYRICS: Brymo – Life Dey Go On
» LYRICS: Brymo – Tomorrow
Page 1 of 1
Permissions in this forum:
You cannot reply to topics in this forum
|
|
Fri Sep 23, 2022 9:26 am by Adminkunlex
» Java app: Oxford English Dictionary 240x320.jar
Fri Sep 23, 2022 9:24 am by Adminkunlex
» Pastor Lines Up Bachelors In Church, Asks Single Ladies To Select For Marriage (Video)
Tue Sep 13, 2022 6:14 am by Adminkunlex
» Watch The Moment Portable Went Crazy At An Event
Mon Sep 12, 2022 9:28 pm by Adminkunlex
» Jimi Odukoya Steals The Show At Woman King's Movie Premiere
Mon Sep 12, 2022 9:21 pm by Adminkunlex
» Jimi Odukoya Steals The Show At Woman King's Movie Premiere
Mon Sep 12, 2022 9:21 pm by Adminkunlex
» Asthmatic Boy Collapses As Police Invade A Church In Delta (Video)
Mon Sep 12, 2022 9:15 pm by Adminkunlex
» Ernest Obi: Any Man Who Doesn’t Sexually Satisfy His Partner Should Be Locked Up
Mon Sep 12, 2022 1:57 pm by Adminkunlex
» Pastor Tobi, Davido, Zlatan Pray And Dine With Eniola Badmus On Her Birthday
Fri Sep 09, 2022 7:07 pm by Adminkunlex
» BBNaija: Eloswag's Mother Begs Nigerians To Vote For Him (Photos, Video)
Thu Sep 08, 2022 6:22 am by Adminkunlex
» Asa Sings 'Fire On The Mountain' In Front Of Buhari At NNPC Relaunch
Tue Jul 19, 2022 10:36 pm by Adminkunlex
» Simi Reacts As Female Fan Rocks Adekunle Gold On Stage In Uganda [Pics]
Tue Jul 19, 2022 10:31 pm by Adminkunlex
» Banky W & Adesua Etomi Attend Mercy Chinwo's Wedding Event (Photos)
Tue Jul 19, 2022 10:28 pm by Adminkunlex
» Burna Boy Meets Mia Mottley, The Prime Minister Of Barbados (Pics)
Tue Jul 19, 2022 10:24 pm by Adminkunlex
» Waje – All Day ft. Tiwa Savage
Tue Jul 19, 2022 6:54 am by Adminkunlex
» [Music] Adekunle Gold – 5 Star Mp3
Tue Jul 19, 2022 6:52 am by Adminkunlex
» [Music] DJ Tunez – Already ft. Amexin
Tue Jul 19, 2022 6:51 am by Adminkunlex
» [Music] Olakira – Polongo Mp3
Tue Jul 19, 2022 6:50 am by Adminkunlex
» [Music] Chike – Hard To Find ft. Flavour Mp3
Tue Jul 19, 2022 6:48 am by Adminkunlex
» [Music] Iyanya – Like ft. Davido & Kizz Daniel
Tue Jul 19, 2022 6:47 am by Adminkunlex
» Java Game: LEGO Batman.jar
Mon Jul 18, 2022 6:10 am by Adminkunlex
» Java Game: Lost Empire.jar
Mon Jul 18, 2022 6:05 am by Adminkunlex
» Actor Uche Odoputa Weds In The UK (Photos)
Sun Jul 17, 2022 12:51 pm by Adminkunlex
» Comedienne Princess Lays Heavy Curses On Yomi Fabiyi And Others
Sun Jul 17, 2022 12:48 pm by Adminkunlex
» Tiwa Savage Bags Honorary Degree From The University Of Kent, UK (photos)
Sun Jul 17, 2022 12:47 pm by Adminkunlex